Home
Photos
Blog
Links
blackmales website : Home
blackmales website
Home

       This is the official website of  Da-whizkid.                   
                  In case u care to know,marshal matters aka Eminem is my best rapper;
Press      

               

 

                             get blackface  pain me lyrics 

feat.malam spice n rocksteady . 

chorus;e dey pain me o , as i see the way my brothas dey hustle n no pay , e dey pain me o, wey we try to hustle n christian man go tell us say trust n obey ,( e dey pain me ,pain me pain me o,)  2x 

 verse 1 :who b the sheep who be the goat,wetin be the situation wey hook us 4 throat,see them lootin n poluting we dough,u kno say he get some children wey dey mama care about,hakudeee,them deceive us evryday,land 4 ur offie n ur salary no dey,u go dey lite no dey , after that no body man go tell uwhich way,den we dey wonder when things go better,wen we go live like sons n daughters ,wen we go kno say tribe no matter ,wen d situation 4 the poor people channge 4 the better yo,all we really need na peace n unity, brotherly love ,equal right in the society,so enuff of dem brutality,take away my sanity

                repeat chorus

 

<a href="h